Following the release of his debut album ‘Somewhere Between Beauty & Magic’ (Banku Music/emPawa Africa) earlier this year – which peaked at No. 1 on Apple Music in 28 countries and has amassed over 114 million streams across all DSPs, Afropop superstar JOEBOY now releases a new version of his single ‘Door’ with additional vocals from the popular Ghanaian musician Kwesi Arthur.

Stream here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyKwesiArthurDoor

WATCH THE VIDEO BELOW:

.

LYRICS

Joeboy ‘ pon deck

I wanna talk about the things
I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey i dey feel)
I no dey say what I no mean
So if I tell you sey I like you e be real (ye)

You got me confused (eh)
I’m in the mood (eh)
Ye am shako what you want (eh eh eh)
Me I can do

You got me confused (eh)
I’m in the mood (eh)
Ye am shako what you want (eh eh eh)
Me I can do

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door (oya oya open your door)

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door

Wetin i go talk again
Wetin i go do again to show you say you be

Wetin i go talk again
Wetin i go do again to show you say you be

Wetin i go talk again (eh)
Wetin i go do again to show you say you be

Wetin i go talk again (eh)
Wetin i go do again to show you say you be

Uhhhh
Didadeeey
Lonely
If there’s something like eternity, then for eternity I give you my all (Give you my all)
Kala manya no )npopo ne ti
If I be player I go put am on pause
Maame do you believe in second chances?
Maame do you believe in soul ties?
I have been looking for the one I think I have found her
I feel loved when I look into your eyes yeahhh

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door (oya oya open your door)

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door

Wetin i go talk again
Wetin i go do again to show you say you be

Wetin i go talk again
Wetin i go do again to show you say you be

Wetin i go talk again (eh)
Wetin i go do again to show you say you be

Wetin i go talk again (eh)
Wetin i go do again to show you say you be

I dey your door meb) k)k))k)
If I give you my heart don’t put am for floor

I dey your door meb) k)k))k)
If I give you my heart don’t put am for floor

I dey your door meb) k)k))k)
If I give you my heart don’t put am for floor

Get Updates Delivered Straight to Your Phone.
Download the Beatz Nation App for Android Phones
CLICK HERE

Beatz Nation Android App

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *