Music Video by “Odumodublvck” Performing Wotowoto Seasoning (Feat. Black Sherif)

Stream/Download Eziokwu Deluxe: Https://odumodublvck.lnk.to/eziokwuuncut

WATCH THE VIDEO BELOW:

YouTube player

Lyrics

(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

Tear them down into pieces
What you figure this be
Follow me talk your gibberish
Kweku why never listen
My wing man say he pimpin, pimpin
Nti nu online we are ticking
Every likkle ting on the wishlist
Talk to your baby, your love, your distin
Na any3 saa na asem aba
They go talk say Kweku mu s3m anaa
Wa causing trouble na wagwan
Whole time na ma talk shit ta baba
Chocolati girl from Guyana
Gyina mi phone ni su oo
Otr3 mi nyoma ankasa
Osi )ngyae ma min da
M3n charter plane m’bra b3 so ni n’sa

This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo)




Share this post!