** Note ! Beatz Nation App users need the youtube app installed on their phones to play videos. Enjoy the video !.

” It is clear that we must find an African solution to our problems, and that this can only be found in African unity. Divided we are weak; united, Africa could become one of the greatest forces for good in the world – Kwame Nkrumah

We have created imaginary lines on the planet and are using them to oppress each other…wind can blow a dead leaf across a border, but a human being needs a piece of paper with permission written on it” – Wanlov the Kubolor

Off the “Orange Card: Fruitopian Raps” album available online. 

www.wanlov.com

LYRICS:

we no dey hia any borders
dis b one africa
dat b the dying wish of kwame nkrumah
wot dey take so long
immigration officer
mek u mek i pass
gyae kwasia ejuma

Then i dey travel go naija
Wey i reach togo
the Immigration officer say e no go make i go
unless i get l’argent cefa or euro
e squeeze e face mek i pass as e see kobo
as i catch lagos
Some show for soweto
dey say if i no go accra apply
No go get oh
the same tin d west dey do we
We dey do wana body
d tin wey e b worse
B we no dey c see wana folly

dem crazy borders
Dem crazy borders
we for erase dem crazy borders off the map

Enjoy and SHARE.

 


Discover more from Beatz Nation

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *