After an electrifying and highly memorable performance at the just ended Vodafone Ghana Music Awards, the 2019 VGMA Unsung Artiste of the Year, KULA has been pressured by fans to release the second song he performed.

The concept of the song is hilarious and very creative. Its an imaginative song placing Ghanaiana musicians in an SHS. The way he creatively infused GH artistes into a real life Senior High School scenario is unpresidented. This song could easily pass as the most creative song of 2019.

By popular demand, Kula has made this song available to the public. Be the first to listen and relate to your favorite artistes’ campus life. Make sure you don’t rosh otherwise “if Senior Shatta Wale catch you, you go see”.


LYRICS

//Intro//
“You Know Its Timmy On The …”
Yeah!!
Kula
#BoiWeiPaa

//Verse 1//
“Sometimes I dey imagine, like if MUSIGA be SS,
The way boys go dey hide from the lecturers..
Den one day paa, Amakye Dede go fit bore
Line highlife artistes den lash them.
Wey every Saturday, entertainment dey
Dem go gbele the Dome den make we tear jams.
Wendy Shay den Feli dems go be dem girls wey dey rush pass
So dem no go love dance.
DopeNation go look sharp.
Dem go start dey make plans cos dem know say ebi 1Chance.
Kweerr, there u go see Patapaa dey boogie plus fresh chicks.
The way he go take fans.!!
LaMême Gang be the boys wey go dawg chicks
Dem go tear circle – do some boogie battle.
The tree under for the Banquet hall ein body be the place Samini go chock chicks for.
Efya, Adina, Eazzy, Racqel den CinaSoul go make the jams go bee pass
Cos if DJ Black drop the sound naa
They den Sista Afia go start dey shake ass.
Kwesi Arthur, Eugene, KiDi, Tulenkey den Yaa Pono dems no go loose guard.
Medikal go dey the wall ein body….
1, 2, 3. Quench the light, den the boys charge.

//Bridge//
Heeeyyy, Jams dey bee. Jams dey bee
~’Oh Chale, I no dey see, I no dey see’
• “The fresh girls dey that side, make we go mia
But if yawa gbɛɛ, you for look sharp je mi.
Some one girl bi dieer, I mia wey I pull”
~’Ei, Serious???’
• “Why? U figa say I dey fool??”
IMAGINE SAY THIS THING BE SS. YOU’RE WELCOME TO MUSIGA High School.

//Verse 2//
Imagine say Obour be school prefect
Bessa be Vice
Della Hayes, Girls Prefect.
Oheneba Kissi, Compound Overseer
Deborah be Secretary
Okyeame Kwame, D-Hall Prefect.
In every school, head master be the boss
So who be wonna Headee???
GrandPa Reggie Rock!!
You loose guard, dem go seize your phone
“Wuabɔ Loss”
You no dey go class? dem go lash your buttocks.
Like-joke like-joke, we go go D-Hall,
Kofi Mole go bore say he go whip Kurl Songz??
Trigmatic, Edem den Stonebwoy dey chop waa
Dem go carry bucket go D-Hall?
We no fit go to Bloom Bar den go chill:
After Lights Out dem go tear Roll Call.
KwawKese go fit punish dem 1st years wey dey rush wey figa say dem dey tear HardCore?
Imagine say Wanlov dey ron Kaakie.
Imagine, every 2 weeks, we dey weed.
Imagine say wonna Headee ein head trɔ,
No speaking of Vernacular, you no go fit rap twi.
So every Sunday Church Service, Koda dey sing.
R2bees polish demma walabi wey e dey bling.
Dem 1st years wey dey rush, if Senior ShattaWale catch you,
You go see!!
But, Academically, we go be the best
We be decent. The girls no go dress show breast.
Science and Maths quiz, debiaa we chop 1st
Sake of wonna Lecturers be the best!!
Mwaaii.

//Bridge//
Heeeyyy, Jams dey bee. Jams dey bee
~’Oh Chale, I no dey see, I no dey see’
IMAGINE SAY THIS THING BE SS. YOU’RE WELCOME TO MUSIGA High School.

• “The fresh girls dey that side, make we go mia
But if yawa gbɛɛ, you for look sharp je mi.
IMAGINE SAY THIS THING BE SS. YOU’RE WELCOME TO MUSIGA High School.

Some one girl bi dieer, I mia wey I pull”
~’Ei, Serious???’
• “Why? U figa say I dey fool??”
IMAGINE SAY THIS THING BE SS. YOU’RE WELCOME TO MUSIGA High School.

Outro//
Hahahahaha. Hey
Seniors nu mu bi dieerrr
Yerrr. Senior Sarkodie like this, debiaa )nam town. You no go see am for school seff

Hahahaha. Ei. Joey B & Pappy Kojo – Day Students

Senior Guru. Senior Guru! Please HouseFather Rex Omar is looking for you huh
Yes! He said…. he said he saw you in town

—————————————————————————————-




Share this post!