Wanlov concludes his hilarious GH Wrap Up 2017 roundup tune with a part 2. He touches on Big Shaq’s ‘forced’ performance at Sarkodie’s Rapperholic 2017 amongst other things (including the Yvonne Nelson / Berla Mundi issue). Check it out.

[one_third][/one_third] [one_third][artist postid=”4410″][/one_third] [one_third_last][/one_third_last]

LYRICS

I kneel down beg major mahama
for giving am wrong rank
2018 promise on ma honor
leave no question blank
2017 gh wrap up re up
kubolor one
vin in the gym
sarkodie
wot u do stonebwoy?
u peh make big shaq sweat
by force performance tin
breach of contract tin
u make the man chop hot
like e buy stolen car
den e no dey wear jacket
coz chale ghana hot

kill beatz congrats
on yor platinum plaque
but wot u do mek fuse odg sack
u like twist bouncer wey e dey push u back
nivea nivea nivea
mek yor skin go skiaaaa
coz womu en peh toomtoom
womu si yen poh yeh ho
berla mundi
y u go talk yvonne nelson e matter wen u dey date someone married
no b yor fault coz god seff pa ss joseph e back go impregnate mary
we dey follow veera stories in twi while dem dey denigrate we
medikal show showboi how to do show for boys plus e raps
djs tek the verse tear motto like e b som shatta wale slaps 
Tic Tac no really vex the time e get op gidigidi leff GHONE 
den e dey in hurry to pick the 3 hoha k cash feelifeelifeeli from melcom
detty rave afrochella i miss
Rashida
so fly
com chop kiss
I turn sister kubolor go EFYA girls talk
wear suit for drama queens too chale boys talk
Shatta michy bottle dotty lana giv hajia4real
vvip
more hits
big up to zeal 
2018
ebony
artist of the year
if not
i go suck poison
chale i swear
big up r2bees
joey b
akuma mama zimbi
and panji

Sodium bolo oxide be sobolo




Share this post!