Wanlov shows no mercy as he rains curses on Politicians taking advantage of citizens during this COVID-19 period.

According to Wanlov,

Corona is here🦠😷 Politicians are using the relief loans to feed only themselves & party members.

Police are slapping hungry citizens & not washing their hands before or after.

Pastors are waiting for covid19 to go so they can perform their miracles again.

This is a curse to all the evil ones. ✨

.

** Note ! Beatz Nation App users need the youtube app installed on their mobile devices to view videos**

LYRICS

Mo papa twÉ› mo mami coti
Fokn politicians hwɛ mo kɔn ekyi sokyi sokyi
We go kidnap yor pikins den raise dem for the ghetto
Stone yor land cruiser windscreen plus catapult like okpo
We shun dey giv a foko go make u vomit wana moni
Sake of u common malaria kill sombodi momi
Mɔmɔni like u u useless piece of stinkin shit
Wen I c yor face I go cover am plus ma spit

Small girls n boys u dey chop dat be AIDS
The harder wana parents dey work, lower the pay
I dey pray…
…No fuck dat
I dey charm say yor skin go decay like the potholes wey e
Kill Ebony for the motorway
Nye hiɛ tɔmɔ kplotoo fey
Ni akɛ alɔnte fey e futumi
Danduruwa u dey lie seff u no fit to look to me
Yor eye go turn mek u jealous alookumi

Now the police

Adjei koti as for u guys I do u sika duro
U touch any money u no work for yor shua go grow
No go fit stand barrier again e go sua like awaatrÉ›
Arm robbers come pass night time na mo srÉ› srÉ›
Sikadicious junkies
Mo ho ɛntɔ mo da
Daa mo bɛ nya asɛm wɔ fie sika no ɛnso quarter
Sɛ mu di bribe sika si ɛdan ah ɛdan no bɛ bubu
An bubu so ah obiaa kÉ” tina mu ah o bÉ› wu
Mi di Yaa Asantɛwaa ɛni Agɔkɔli bɔ mpayɛ
Wɔ wɔ kɔmi shika ni nyɛ kɛ a yay papaye
Avu koklo yevu mind u dey take com cheat yor kind
We catch u ah we go take blade den do yor face design

U say u be greedy
We go feed plus yor own intestines

E leff the new mallams dem dey call dema body priests
Odeepu wey e go do u all yor moff pure yeast
Idiotic demonic church noises attacking my sleep
Mi bÉ” mu dua…Mu bÉ› ni ni bibles one week
U dey prey on the weak the whole goddam week
Fit bet money say e go ask for moni wen e speak
Kwasia charlatans kookoo fall on u for life
Yor trumu go do e moff like Donald Trump n e wife
Every malafaka sickness e catch u never go leff
Mek the disturbing u disturb we all make yor family deaf




Share this post!